Tuesday, December 30, 2014

What Would You Do If You Saw This At A Junction?



Hahaha! Honestly speaking, what would you do?

4 comments:

  1. Haaaa....lool,am nt even enticed by d money sef!cos am scared instead....wetin dt egg dey do on top d money..???my dear,if i see ds kind tin,na to waka pass o....

    ReplyDelete
  2. Mehnn wit d kind condition wey I dey here so eh, I wil use stick to fling dt yeye egg scaring my view..den dust every oda dirts on it n pick d money upp n runnn Hahhahaha ..!! Abeg na play o I dey

    ReplyDelete
  3. happy new year people..its gonna b a super 2015 for us all...dis kind money na to jus look d oda way as if I no dey c am oh,wit all dats happenin in nigeria now hmmmm,my life first oh..

    ReplyDelete
  4. madam na only u waka come??

    ReplyDelete

Please Post A Comment.

You can contact me for business, and if you have any story to share through my Email: Osahonaimufua@gmail.com.
You can also find me on Facebook: Osahon Izi Aimufua.
Follow me on Twitter: @izibels,
And get to know me personally on Instagram: @Osahonaimufua